"Follow My Lead"
— waxaa ku luuqaynaya Wande Coal , Mr P
"Follow My Lead" waa hees lagu sameeyay maraykan oo lagu sii daayay 12 december 2020 kanaalka rasmiga ah ee calaamadda rikoodhka - "Wande Coal & Mr P". Soo hel macluumaad gaar ah oo ku saabsan "Follow My Lead". Soo hel heesta laxanka ee Follow My Lead, tarjumaado, iyo xaqiiqooyinka heesta. Dakhliga iyo lacagta saafiga ah waxaa lagu uruuriyaa kafaala-qaadyo iyo ilo kale marka loo eego qayb macluumaad laga helay internetka. Immisa jeer ayay heesta "Follow My Lead" ka soo muuqatay jaantusyada muusiga ee la soo ururiyey? "Follow My Lead" waa muuqaal muusiko ah oo si weyn loo yaqaan kaas oo meeleeyay jaantusyada sare ee caanka ah, sida Top 100 USA Songs, Top 40 maraykan Songs, iyo in ka badan.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Follow My Lead" Xaqiiqooyinka
"Follow My Lead" waxa uu gaadhay 615.5K aragtiyaha guud iyo 17.3K ee la jecel yahay YouTube.
Heesta waxaa lagu soo gudbiyay 12/12/2020 waxayna ku qaadatay 0 toddobaadyo jaantusyada.
Magaca asalka ah ee muuqaalka muusiggu waa "MR P - FOLLOW MY LEAD [OFFICIAL VIDEO] FT. WANDE COAL".
"Follow My Lead" ayaa lagu daabacay Youtube at 11/12/2020 09:00:24.
"Follow My Lead" Heeso, Halabuurayaal, Summada Diiwaanka
Follow My Lead
;P
;Wande Coal
Yo! Yo P! And Wande Coal!
It’s Wande Coal!.... Mr P…
CHORUS
Follow my lead girl
Follow my lead, you dey give me energy
anybody wan try dem go bleed
Girl, me I need dis your love girl I’m in need
I no get five loaves of bread and fish but I swear we go feed!
On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh!
All I need oh! You’re all I need oh baby oh!

Yea!
Why your girl too dey form? Ehen!
Say she no dey catch fun? Ehen!
Abi be me dey F up? Ehen!
Omo i don F up oh? –Ehen!

(It’s Wande Coal)
On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh!
All I need oh! You’re all I need oh baby oh!
On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh!
All I need yeah! Follow my, follow my!
Catti
Buggati
Opolo ti poju se tori mo lock up
Me I no dey like too many many f#*k up
Se dem no tell u say na we go win di World Cup?
Why your girl dey look me cause u dey f#*k up
When I -when I link up omo dem no talk
I dey see u when u dey catwalk
Wo bo se wu
Bo se jo puff puff
She don do me like so mi so
She wan start to dey jonze
She wan start to dey blow me so
Se mo jo Adeniyi Jones
Wetin u make me see yesterday
E pain me for my bones
Omo check Mr P now
Wande Coal
We killing the zones
Why your girl too dey form? Ehen!
Say she no dey catch fun? Ehen!
Abi be me dey F up? Ehen!
Omo i don F up oh? –Ehen!
Why your girl too dey form? Ehen!
Say she no dey catch fun? Ehen!
Abi be me dey F up? Ehen!
Omo i don F up oh? –Ehen!
CHORUS
Follow my lead girl
Follow my lead, you dey give me energy
anybody wan try dem go bleed
Girl, me I need dis your love girl I’m in need
I no get five loaves of bread and fish but I swear we go feed!
(It’s Wande Coal)
On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh!
All I need oh! You’re all I need oh baby oh!
On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh!
All I need oh! You’re all I need oh baby oh!
REFRAIN
Too bad o ah
Why dem ah
Why dem dey hate us
Dem ah wan player hate
Hmm under rate
Hmm Under rate
We no Dey over late
It’s too late to apologize
Tell dem say WC
Mr, Mr P kill d game o
Dem know say we dey lit.
Enjoy the tune, visuals, and sing along.
Watch, Share and Comment.
Curated by