POPNABLE uk uk

  • Bogga hore
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Is diwaangeli
  • Soo gal
  • Soo Ogow
    • Soo Ogow
    • Heesaha
    • Fanaaniinta Muusiga
  • Shaxda Muusiga
    • Shaxda Muusiga
    • Hot 100 Heeso - Maalin Kasta
    • 100-ka Heesood Ee Ugu Sarreeya - Maalin Kasta
    • 40-ka Heesood Ee Ugu Sarreeya
  • Bogga hore
  • uk
  • Heesaha
  • Omo Mi
  • Erayada Iyo Tarjumaada

Erayada Iyo Tarjumaada - Omo Mi

— waxaa ku luuqaynaya Mohbad

"Omo Mi" heeso iyo tarjumaad. Ogow yaa heestan qoray. Soo hel cidda soo saaraha iyo agaasime ka ah muuqaalka muusiga. "Omo Mi" curiyaha, ereyada, habaynta, goobaha baahinta, iyo wixii la mid ah. "Omo Mi" waa hees lagu sameeyay ingiriis. "Omo Mi" waxaa ku heesa Mohbad
  • Bogga hore
  • erayada iyo tarjumaada
  • jaantusyada muusikada
  • istaatistikada
  • dakhliga
  • iibso heesta
Omo Mi Muusikada Muusikada
Download New Songs

Listen & stream

×

Youtube ka daawo

×
Video
Omo Mi
Dalka


 UK UK
Lagu daray
01/01/1970
Warbixin
[Aan muusik la xidhiidhin ] [Kudar Fanaanka La Xidhiidha] [Ka saar fanaanka ku xidhan] [Kudar Erayada] [Kudar Turjumaada Erayada]

"Omo Mi" Erayada

"Omo Mi" ayaa heeso ku leh luqadda ingiriis
"Omo Mi" macnaha waxay ka timid ingiriis luqadda hadda looma rogin tarjumaad Ingiriisi.

Mohbad Performing "Omo Mi" from the "Blessed" EP.

►STREAM & DOWNLOAD

►FOLLOW MOHBAD





LYRICS
ImoLe
(Ayk)

She Love me
I love her too
Bad girl
She no get tattoo
Call me for after 2
I no dey sleep like ojuju

She sweet like vaniLa
Joseph Pelu Maria
I sabi her for my area
She dey make me sick like malaria

Padi boji eja je
Aje ngbo
KoLedun mi o
Tori emi moLodo yen
Mo de Le pa eja
To ba wumi o
MoLe pa Titus
MoLe pa kote
I no dey club but mole ra rozay
When she sup at the apartee
When am down
She be my chargee

Omo mi o
Omo mi o
Oleku
Oleku
Nkwobi o
Nwkobi o
Oloyin o
Oloyin o

Omo mi o
Omo mi o
Oleku
Oleku
Nkwobi o
Nwkobi o
Oloyin o
Oloyin o

She ride am when I no get keke
Give me vibes like cartel
High me like martel
Many of my shit
She accept
Ko’Lorun maje a te
At the worst time
She say am the best
If I para
She go follow vex
Many many things
But make I rest

Make I tell you story o
Many bad things she dey do me o
Many bad things I do her too
Mokan follow oro inu bible
Toba gba eh Leti otun
Kooko tosi si
Love your neighbor
As you love yourself
So I love her the way
I love myself
Jah be my guide
I no fit hurt myself

Padi boji eja je
Aje ngbo
KoLedun mi o
Tori emi moLodo yen
Mo de Le pa eja
To ba wumi o
MoLe pa Titus
MoLe pa kote
I no dey club but mole ra rozay
When she sup at the apartee
When am down
She be my chargee

Omo mi o
Omo mi o
Oleku
Oleku o
Nkwobi o
Nwkobi o
Oloyin o
Oloyin o

MoLe pa Titus
MoLe pa kote
I no dey club but mole ra rozay
When she sup at the apartee
When am down
She be my chargee

(When am down ,she be my chargee)
#mohbad #omomi

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)