"Jo"
— waxaa ku luuqaynaya Banky W
"Jo" waa hees lagu sameeyay nayjeeriya oo lagu sii daayay 03 nofeembar 2021 kanaalka rasmiga ah ee calaamadda rikoodhka - "Banky W". Soo hel macluumaad gaar ah oo ku saabsan "Jo". Soo hel heesta laxanka ee Jo, tarjumaado, iyo xaqiiqooyinka heesta. Dakhliga iyo lacagta saafiga ah waxaa lagu uruuriyaa kafaala-qaadyo iyo ilo kale marka loo eego qayb macluumaad laga helay internetka. Immisa jeer ayay heesta "Jo" ka soo muuqatay jaantusyada muusiga ee la soo ururiyey? "Jo" waa muuqaal muusiko ah oo si weyn loo yaqaan kaas oo meeleeyay jaantusyada sare ee caanka ah, sida Top 100 Nigeria Songs, Top 40 nayjeeriya Songs, iyo in ka badan.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Jo" Xaqiiqooyinka
"Jo" waxa uu gaadhay 1.7M aragtiyaha guud iyo 65.4K ee la jecel yahay YouTube.
Heesta waxaa lagu soo gudbiyay 03/11/2021 waxayna ku qaadatay 13 toddobaadyo jaantusyada.
Magaca asalka ah ee muuqaalka muusiggu waa "BANKY W - JO (OFFICIAL MUSIC VIDEO)".
"Jo" ayaa lagu daabacay Youtube at 02/11/2021 21:22:38.
"Jo" Heeso, Halabuurayaal, Summada Diiwaanka
Banky W - Jo available everywhere:
Connect with Banky W:
;
Director - TheOladayo and Banky Wellington
Producer - Cobhams Asuquo
Writers - Henry Enebeli and Banky Wellington
Sound Mixer - Timothy King
Editor - TheOladayo
Choreographer - Bunmi Olunloyo
Production Designer - Juyin Demuren
Production Manager - Uche Odoh
Stylist - Mag Payne
Suit - David Wej
Make up -
;
Hair - Bernard Smiles
Powered by - EME and BAAD Media Productions
Lyrics:
Yes you are far from the regular
The life of the party, I wanna be exactly where you are
E be you wey dey burst my medulla
As you dey totori mi wit the vibe wey dey sweet me pass sugar
As U dey kill me wit d gbas
…kill me wit d gbos
On the dance floor, murder she wrote
This your fire dance, dey make me catch cold
Girl you get the talent, go ahead and let it show
Cuz I love the way you jo… jo… jo
Fun mi like so…so… so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo… jo… jo
Fun mi like so… so… so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby
My baby good, baby bad oh
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood, make we do the collabo
Me tell her, me tell her “who’s your Zaddy?”
I’m feeling good cuz my boo’s a baddie
I’m feeling nice cuz my wife’s a hottie
Any other kind, them be photocopy
Oh my Lordi
And me no send nobody, no
You look takeaway and I go carry go
Aye mi temi ba mi wo
I don hit the lotto, issa goal
With the gbas, kill me with the gbos
On the dance floor, murder she wrote
This your fire dance, dey make me catch cold
Girl you get the talent, go ahead and let it show
Cuz I love the way you jo… jo… jo
Fun mi like so…so… so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo… jo… jo
Fun mi like so… so… so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby
She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don’t even need a visa
I need her now, need her later
Ma lo faraway my baby eh
She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don’t even need a visa
I need her now no be later
Omo don’t go far
Cuz I love the way you jo… jo… jo
Fun mi like so…so… so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo… jo… jo
Fun mi like so… so… so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby
My baby good, baby bad oh
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood, make we do the collabo