"E Dey Flow"
— waxaa ku luuqaynaya Moses Bliss , Festizie
"E Dey Flow" waa hees lagu sameeyay nayjeeriya oo lagu sii daayay 29 juun 2024 kanaalka rasmiga ah ee calaamadda rikoodhka - "Moses Bliss & Festizie". Soo hel macluumaad gaar ah oo ku saabsan "E Dey Flow". Soo hel heesta laxanka ee E Dey Flow, tarjumaado, iyo xaqiiqooyinka heesta. Dakhliga iyo lacagta saafiga ah waxaa lagu uruuriyaa kafaala-qaadyo iyo ilo kale marka loo eego qayb macluumaad laga helay internetka. Immisa jeer ayay heesta "E Dey Flow" ka soo muuqatay jaantusyada muusiga ee la soo ururiyey? "E Dey Flow" waa muuqaal muusiko ah oo si weyn loo yaqaan kaas oo meeleeyay jaantusyada sare ee caanka ah, sida Top 100 Nigeria Songs, Top 40 nayjeeriya Songs, iyo in ka badan.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"E Dey Flow" Xaqiiqooyinka
"E Dey Flow" waxa uu gaadhay 11.3M aragtiyaha guud iyo 92K ee la jecel yahay YouTube.
Heesta waxaa lagu soo gudbiyay 29/06/2024 waxayna ku qaadatay 44 toddobaadyo jaantusyada.
Magaca asalka ah ee muuqaalka muusiggu waa "MOSES BLISS - E DEY FLOW [OFFICIAL VIDEO] X NEEJA, AJAY ASIKA, FESTIZIE, CHIZIE & SON MUSIC".
"E Dey Flow" ayaa lagu daabacay Youtube at 28/06/2024 16:00:08.
"E Dey Flow" Heeso, Halabuurayaal, Summada Diiwaanka
Watch the Official Video for E Dey Flow performed by Moses Bliss, Neeja and A-Jay Asika featuring Festizie,
;Music and Chizie.
Available on all Digital platforms:
Connect With Moses Bliss
Lyrics:
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Neeja)
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)
Verse(
)
No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Ajay Asikaa)
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
“No ooh”
Verse (Festizie)
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
Verse (Chizie)
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
jehova help me oh
Verse (Moses Bliss)
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
#MosesBliss #EDeyFlow #OfficialVideo