"Love Garden"
— waxaa ku luuqaynaya Adekunle Gold , Boj
"Love Garden" waa hees lagu sameeyay nayjeeriya oo lagu sii daayay 07 laga-yaabaa 2024 kanaalka rasmiga ah ee calaamadda rikoodhka - "Adekunle Gold & Boj". Soo hel macluumaad gaar ah oo ku saabsan "Love Garden". Soo hel heesta laxanka ee Love Garden, tarjumaado, iyo xaqiiqooyinka heesta. Dakhliga iyo lacagta saafiga ah waxaa lagu uruuriyaa kafaala-qaadyo iyo ilo kale marka loo eego qayb macluumaad laga helay internetka. Immisa jeer ayay heesta "Love Garden" ka soo muuqatay jaantusyada muusiga ee la soo ururiyey? "Love Garden" waa muuqaal muusiko ah oo si weyn loo yaqaan kaas oo meeleeyay jaantusyada sare ee caanka ah, sida Top 100 Nigeria Songs, Top 40 nayjeeriya Songs, iyo in ka badan.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Love Garden" Xaqiiqooyinka
"Love Garden" waxa uu gaadhay 47.9K aragtiyaha guud iyo 251 ee la jecel yahay YouTube.
Heesta waxaa lagu soo gudbiyay 07/05/2024 waxayna ku qaadatay 0 toddobaadyo jaantusyada.
Magaca asalka ah ee muuqaalka muusiggu waa "BOJ - LOVE GARDEN (FEAT. ADEKUNLE GOLD) (OFFICIAL LYRIC VIDEO)".
"Love Garden" ayaa lagu daabacay Youtube at 03/05/2024 18:34:47.
"Love Garden" Heeso, Halabuurayaal, Summada Diiwaanka
#Boj #adekunlegold #lovegarden #newmusic #lyrics
BOJ - Love Garden (
;Adekunle Gold) (Official Lyric Video)
Love Garden OUT NOW Stream/ Download:
Follow Boj:
;
Lyrics:
My baby bring your chest make I lay my head, cos e don Dey pain
Be like ice water wey go cool me down, when I don Dey strain
Anywhere where you Dey I go Dey with you, no go change my station
I no go change location
My Killy, my lover, my confidant,
Even times when I Dey non-chalant,
I go make sure say we Dey okay,
I go make sure say we Dey galant,
Amebo people go Dey talk too much,
They can talk to my account balance,
You’re the only one who can understand,
Girl we go together like a stack of money and rubber band.
My baby, where you Dey?
Why you dey test my patience?
Shey you go be my doctor?
And I go be your patient
My baby, where you Dey?
Don’t make me wait too long,
Cos I got all this love for you.
Mi o s’omo stubborn
I just want my boo
Obianuju
It’s just been 2 dates
I don call wedding planner
Trendy bee
Veekee James
Make you cover for Bellanaija
Make nobody tell me I am moving too fast
I just want love my baby so loud
Your body so fire
Abena from Ghana
My Killy, my lover, my confidant,
Even times when I Dey non-chalant,
I go make sure say we Dey okay,
I go make sure say we Dey galant,
Amebo people go Dey talk too much,
They can talk to my account balance,
You’re the only one who can understand,
Girl we go together like a stack of money and a rubber band.
My baby, where you Dey?
Why you Dey test my patience?
Shey you go be my doctor?
And I go be your patient
My baby, where you Dey?
Don’t make me wait too long,
Cos I got all this love for you.